Download

AUDIO : Zlatan Ibile ft Papisnoop – The Matter [Full Song]

Zlatan Ibile ft Papisnoop - The Matter

DOWNLOAD AUDIO : Zlatan Ibile ft Papisnoop – The Matter [MP3]

Following the recent trend, were people make up stories and say they are currently settling the Matter  Zlatan Ibile release a new song titled ” The Matter ” ft Papisnoop.

This is a new street anthem with the Zanku/Gbeku vibe.

NOTABLE LYRICS :

Shey you don hear the matter abi you no get data.

Dem say piken wey I born resemble Naira Marley we dey on top the matter.

As we dey on top the matter, na hin we dey another matter.

Dem say 2 papa post one piken for childrens day, we dey solve the matter.

Say this one na big palava, we go solve the matter.

Dem say dem see cond0m for solution center, NCDC solve the matter.

Because we don solve matter wey pass this matter, we go solve the matter.

Rahman Jago dey ontop the matter.

Watin Broda Jude do Cynthia Morgan call me jor make we solve the matter.

Dem say Mercy dey para say her fans no dey support her.

See me see wahala, Na who go solve the matter.

Curfew meet Bobrisky outside yesterday na one judge won judge the two matter.


VIEW ALSO : Viktoh x Zlatan Ibile – Nor Nor

Download

Listen / Download  On top The Matter by ZlatanIbile feat Papisnoop below and enjoy.

DOWNLOAD MP3

5 Comments

  1. Wow! Very nice jam.
    Kudos to Zlatan for making it a trend jam, infact this will make Buhari himself crazy.
    Am a huge fan of Zlatan and wish him more grace, more strength, more hit song.
    Weldone admin for making this kind update, keep it up.
    I am Sexy Deborah

Comments are closed.